Thursday, May 17, 2018

Grace Amachree drops another glorious single NOBODY BE LIKE YOU!

Nigerian born Gospel music minister - Grace Amachree makes yet another remarkable appearance with her latest single - 'Nobody Be Like You'.

Download MP3: http://bit.ly/2jYUQVq

Listen and sing along.
Its my testimony.
Nobody be like you (lyrics)
I search all over the world,
Nobody be like you,
No no nobody be like you.
Any where i go you always dey my side
When i dey sleep you dey watch over me
When i loss my way, you shine your light for me
No no nobody be like you.
When i need your help you no dey fall my hand.
I no need to struggle, baba God don answer my prayers.
E don do am for me wetin man no fit do
No no nobody be like you.
I search all over the world,
Nobody be like you,
No no nobody be like you.
You wey heal my body
You take away my pain
You wipe away my shame
Nobody be like you
You make me no dey worry
You give me life anew
Ehhhh No no body be like you
I troway salute
I hail you Daddy mo
I never see your kind
wey fit love me like you.
No one, no one
No one , No one
No one, no one
No no nobody be like you.

No comments:

Post a Comment